[Music and Lyrics] Frazi Wonder - Calm Down
Lyrics
yoFrazi
you know as e d be ni
As e d hot
VERSE 1
Producer never nack beat finish you wan drop artwork
You get big ear but you no d hear word
Ever since bobriski blow up
even boys for my street now don d catwalk
You d ball everyday
u wear Gucci cap worth 25k
untop head wey sense no even dey just imagine say dem stop to d sell Mary Kay(haba)
All diz girls I swear dem go hear wheen
make up for their face like Halloween
see dat girl wey d form slay Queen. She d use freemode she no even get esteem
All d boys for my street don b artist
Pastor pikin dey do malpractice
Even ur girlfriend sef don dey feel me
I dey my house Bros come and beat me
As e d hot
VERSE 1
Producer never nack beat finish you wan drop artwork
You get big ear but you no d hear word
Ever since bobriski blow up
even boys for my street now don d catwalk
You d ball everyday
u wear Gucci cap worth 25k
untop head wey sense no even dey just imagine say dem stop to d sell Mary Kay(haba)
All diz girls I swear dem go hear wheen
make up for their face like Halloween
see dat girl wey d form slay Queen. She d use freemode she no even get esteem
All d boys for my street don b artist
Pastor pikin dey do malpractice
Even ur girlfriend sef don dey feel me
I dey my house Bros come and beat me
CHORUS
You dey catch cold
I dey catch trips
I dey ball oh base on logistics
See my head dey der no b film tricks no dey do anyhow wats all diz Charley calm down X3
Charley calmdown no dey do anyhow ogbeni calmdown
You dey catch cold
I dey catch trips
I dey ball oh base on logistics
See my head dey der no b film tricks no dey do anyhow wats all diz Charley calm down X3
Charley calmdown no dey do anyhow ogbeni calmdown
VERSE11
Nowerdays I be feeling like a young boss
Oya pass me d mic me I wan burst
Dey talk say we d feel pumpous
Ever since we blow like say dem d pump us
All d girls wan dance to my chorus
I drive dem crazy like a Royce rolls
Every show dem d call us
These girls are like rainbow dey gad many colours
Dey take shot me I just d Dodge
U d claim shit guy u go soon d flush
I wrap/rap pass person wey d sell for bong
Enter club nowerdays dem d play my song
REPEAT CHORUS
Nowerdays I be feeling like a young boss
Oya pass me d mic me I wan burst
Dey talk say we d feel pumpous
Ever since we blow like say dem d pump us
All d girls wan dance to my chorus
I drive dem crazy like a Royce rolls
Every show dem d call us
These girls are like rainbow dey gad many colours
Dey take shot me I just d Dodge
U d claim shit guy u go soon d flush
I wrap/rap pass person wey d sell for bong
Enter club nowerdays dem d play my song
REPEAT CHORUS
VERSE 111
U dey pull skirt I dey pull crowd
U no get gist ogbeni gerrout
10 bottles on me ye am pabad
Oluwa gad my back ye am covered
Nowerdays na my news full vanguard
Forget shayo okpor na bastard
E go make you wan spend all your last card
See my guy is now looking very tattered
Anything dey tell you u d concur
You no send for d things wey d occur
All your money you d carry play okpor
Over 0.5 e go still cut
Diz for d guys wey d fuck up
U dey here d faji d pop up
Money wey u for carry open small shop
D next day u d find food u wan chop
ALSO CHECK OUT More Music from Brainy Cv
--------------------------------------------------------------------
------------------------------------------------------------------------
...are you an Artiste, a Model and or a Fashion Designer?
We can help you with you Brand image development, publicity, label shopping, touring, recording, publishing, song writing, licensing, merchandising, sponsorship acquisition, etc.
And as your personal management consultant, we can be an advisor, confidant, counselor, organizer, industry "buffer", cheerleader, protector, and "honorary" friend where we will help to devise a master plan that you the creative person can follow in order to achieve your goals.
For more details, please
Simply Whatzapp, Call or Visit
#BrainyCvEnterprise
at
GML Entertainment
at
GML Entertainment
#196b Olaniyi Street Oko Oba
Abule Egba Lagos
#CALL: 08187021616
Abule Egba Lagos
#CALL: 08187021616
#Whatzapp: 08112796929